Home Search Countries Albums

Pray

VICTONY

Pray Lyrics


They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

'Cause me energy high
Dey talk say me ah craze oh
Oh I no fit to be their mate
I no fit lie, you no fit to relate
If I open up my mind and you bury up your face oh
Inside, you gats gbes
This smile I carry for my face oh
E dey hide wetin I dey face oh

I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

Too many talk wey dey make man vex
But I no fit come dey explain myself oh
Carry my cross and I face my fears
And feeling my pain as I shed my tears
One day all man go meet for heaven
Until then I dey chase my bread oh
Only my neck wey carry for my head oh

I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know (I no know what)
They wanna know (I no know wetin)
Tell me what they wanna know (I no know wetin)
They wanna know (I no know wetin)
Tell me what they wanna know

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Pray (Single)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

VICTONY

Nigeria

Victony real name Anthony Victor (born on January 5, 2001) is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE