Koroba Lyrics

I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment
If money dey for pocket oh
Shebi na national budget
We go blow am like trumpet
We go blow am like trumpet
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koroba Koro
Oya everybody carry your something
He say darling am watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad Commando, you carry overload
Yawa dey, Igboro
Sho wole, Ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koroba Koro
Oya everybody carry your something
I no mean to bother you at all
Monkey dey work eh bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fit do (do do )
I no mean to bother you at all
Monkey dey work eh bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fit do eh
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koro Kuru Koroba Koroba Koro
Oya everybody carry your something
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Koroba (Single)
Copyright : © 2020 Universal Music (Pty) Ltd South Africa, Motown, Island Records
Added By : Afrika Lyrics
SEE ALSO
AUTHOR
TIWA SAVAGE
Nigeria
Tiwatope Savage-Balogun (born 5 February 1980), better known by her stage name Tiwa Savage, is a Nig ...
YOU MAY ALSO LIKE