49-99 Lyrics
49 sitting 99 standing on my God o
I get money before no be property o
Wetin for danfo wetin for uber and okada
Omo no be so, me I want to live o
[Chorus]
I gat to get the dollar, ko kunle
Plenty plenty mulla, ajegunle
Monkey e no get skills (e no get skill)
Igi su mo igi (e no get skill)
L'obo fin yor
I thank you Lord
Mofera Versa (Mofera Versace)
Mofera buga (Mofera Bugatti)
Lepa toh dun lepa shandi
Ele mummy, ele daddy
They won to yawa (Dem won yawa me)
Dem wontu buga (Dem want to buga me)
Lepa toh dun lepa shandi
Ele mummy, ele daddy
Ma fi owo yen shey won leshe
Ma fi owo yen shey won leshe
Ma fi owo yen shey won leshe
Ma fi owo yen shey won leshe
Ewa! E wa ri ise oluwa mi
People still doubting who I be
Ma lo braga o'n shoga mi
What a nation with no army?
[Chorus]
I gat to get the dollar, ko kunle
Plenty plenty mulla, ajegunle
Monkey e no get skills (e no get skill)
Igi su mo igi (e no get skill)
L'obo fin yor
I thank you Lord
Mofera Versa (Mofera Versace)
Mofera buga (Mofera Bugatti)
Lepa toh dun lepa shandi
Ele mummy, ele daddy
They won to yawa (Dem won yawa me)
Dem wontu buga (Dem want to buga me)
Lepa toh dun lepa shandi
Ele mummy, ele daddy
Where the money dey go
Where the money dey
Hustling for money
Just to get the pay
Mofera Versa (Mofera Versace)
Mofera buga (Mofera Bugatti)
Lepa toh dun lepa shandi
Ele mummy, ele daddy
They won to yawa (Dem won yawa me)
Dem wontu buga (Dem want to buga me)
Lepa toh dun lepa shandi
Ele mummy, ele daddy
Ma fi owo yen shey won leshe
Ma fi owo yen shey won leshe
Ma fi owo yen shey won leshe
Ma fi owo yen shey won leshe
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2019
Album : 49-99 (Single)
Copyright : (c) 2019
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
TIWA SAVAGE
Nigeria
Tiwatope Savage-Balogun (born 5 February 1980), better known by her stage name Tiwa Savage, is a Nig ...
YOU MAY ALSO LIKE