Home Search Countries Albums

Money

SINGLE TU

Money Lyrics


Single Tu again o, oh ah yeah!
Yak aberé , ikwó !!
 
It's a very good morning
Me woke up with this feeling of money
No one to call me honey o
Everywhere seems so boring, ya know
But I wan flex,
I wan cruise, I Wana flex but I gat no money
My niggaz wan flex, they wan kush, they Wana flirt but they gat no money
So wie ma guys make una fall in
All ma geez make una ball in
Na wey de money dey make we fall out
No matter the weather we go cash out
 
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we go o
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we fall in
Cos mi I wan pack de money o
I wan chop de money o
Mi i wan pack de money I wan spend de money o
 
Money is the root of all evil e
Na so dem say
Mi I wan flex with de devil eh
Na wey dem dey
No dey tell me story eh, na God wey dey give us money eh
No dey tell me story ehh
Mi I wan flex, I wan cruise
I wan flex but I gat no money
Ma niggaz wan flex,they wan kush
They Wana flirt but they gat no money
So wey my guys make una fall in,
All ma geez make una ball in
Na wey de money dey make we fall out
Sharp sharp we go cash out
 
 
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we go o
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we fall in
Cos mi I wan pack de money o
I wan chop de money o
Mi i wan pack de money I wan spend de money o
 
Father please give us money o
Cos the street is no longer funny oo!
Everybody looks so cunny o
Promise and fail na de story o
I wan mansion for ma mother
Expensive cars for ma mother
Big mansion for ma mother
Expensive cars for ma mother
Lord I Wana live large and I Wana be spending
I Wana reach out to my people
I Wana be a blessing to all ma people
A blessing to ma nation
 
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we go o
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we fall in
Cos mi I wan pack de money o
I wan chop de money o
Mi i wan pack de money I wan spend de money o
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we go o
Money ooo, money oo
Na wey de money dey make we fall in
Cos mi I wan pack de money o
I wan chop de money o
Mi i wan pack de money I wan spend de money o

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Money (Single)


Added By : Coolmarvel

SEE ALSO

AUTHOR

SINGLE TU

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE