Dealer Lyrics

Mama say make I no rush
Some kind things wey dey putt me in my feelings
Cos nigboro o ti di war
I dey tie belt no dey sag on my jean (No more)
Everybody just dey run, run, run
Lai ṣe pe we dey for Olympic
But making money is a must cos half bread is surely better than a chin-chin
A chin-chin
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
Many many don sup
Many yawa go sup
Many men don kowale
Ṣebi orin mo n kọ
K'ọn to fun mi ni handcuff
Wọn sọ pe mo fa nnkan
Ile-aye, ile-asan
Dewale ṣo n gbọ mi
Ọrọ pọ ninu iwe kọbọ
Skeleton for my cupboard
K'ọn ma lọ fi mi kọrọ
Iya fun ọmọ ti o gbọrọ
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
E no be by who come kawe
Many don kpai for the game them sabi
Mo dupẹ Allahu Rabi
Oh, oh, oo, oh, oh, awe
Ogo ni mi, ṣo sabi
Jawe sẹnu bo dija re
Ṣo mọ pe ẹkun mi o ki n jẹran ikase
Call my dealer
Come give give me morning glory make I feel alright
Jọ dakun faye mi dara
Them just fit sight my frog wọn o le yi lata
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2025
Album : (Single)
Copyright : © 2025 Tobisneh records / Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE