Home Search Countries Albums

Everything (Amen)

TIMI DAKOLO

Everything (Amen) Lyrics


Everything you put your hand go work
Your name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
Everything you put your hand go work
Your name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)

Every hustler get him day (day day)
Wey the hustle go come dey pay (pay pay)
Your own e no go tey (Amen)
Amen (Amen)
If you dey find work do your own (own own)
God sef go do him own (own own)
And flesh go cover bone (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
If you believe it say Amen (Amen)
If you believe it say Amen (Amen)
If you believe it say Amen (Amen)

Everything you put your hand go work
Your name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
Everything you put your hand go work
Your name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)

Sister wey wan mayi seat
Aunty wey dey find pikin
One day you go born twins boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
Tenant wey don lose him job
Landlord can dey do like God
One day you go be landlord boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
Good news go locate you (Amen)
Watch and see e no go tey (Amen)
If you believe it say Amen o (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)

Everything you put your hand go work
Your name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
Everything you put your hand go work
Your name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)

Long life go follow you (Amen)
Strangers go favour you (Amen)
Great men go honor you (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
One day you go sign the check o (Amen)
You sef go drive that Benz o (Amen)
This life go still make sense o (Amen)
Amen (Amen)
Your children go make you proud (Amen)
Bad people no go pull you down o (Amen)
One day you go run this town o (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
You sef you go spray the money (Amen)
Baby go call you honey (Amen)
You sef go host your party o (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)
Dangote go be your friend (Amen)
Otedola go be your friend (Amen)
Adenuga go be your guy (Amen)
Amen (Amen)
Elumelu go be your guy (Amen)
Abdusamad go be my guy (Amen)
Rabiu go be my guy (Amen)
Amen (Amen)
Your life no go end in shame (Amen)
Your business go boom again (Amen)
If you believe it say Amen (Amen)
Amen (Amen)
Amen (Amen)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Everything (Amen) (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

TIMI DAKOLO

Nigeria

Timi Dakolo is a Nigerian singer  born on January 20, 1981 in Accra to a Nigerian father and a ...

YOU MAY ALSO LIKE