Home Search Countries Albums

I Get Lyrics


I get Jehova weh dey by my side
Aahhh wey dey by my side
Go tell this people say me I no go capsize
Aahhh me I no go capsize
Jehova don put eye for my matter
Aahhh eye for my matter
Aka chineke dey carry me like tata
Aahhh carry me like
Ah ah eh, Emmanuel oh
Oluwa dey with us oh
We no go fall oh
Ah ah eh, Emmanuel oh
Oluwa dey with us oh
We no go fall oh

Listen
I don talk am before
Make I repeat myself
Nobody fit to bunu when Jehova dey your cartel
My body is the temple and oluwa dey my chapel
As baba don on my TV, nobody fit change the channel
Yo, I can’t fail
Best believe, I can’t fail
The only time I failed
Was when I was trying so hard to fail
You can’t C D E F or P for my results, e no dey
Whenever you see F or P
Just know say I dey fast and pray
Under the canopy, my guy no tension
When the devil takes the shot
It’s probably a photo session
I’m like uh uuhhh you try sha
But the quality is low, try another camera
The devil and his agents, they are trying to bring me low
I get bread with sugar, let them try and bring milo
In the presence of my enemy
Na there I go chow and after that I need to sleep so make dem
No forget to bring pillow

I get Jehova weh dey by my side
Aahhh wey dey by my side
Go tell this people say me I no go capsize
Aahhh me I no go capsize
Jehova don put eye for my matter
Aahhh eye for my matter
Aka chineke dey carry me like tata
Aahhh carry me like
Ah ah eh, Emmanuel oh
Oluwa dey with us oh
We no go fall oh
Ah ah eh, Emmanuel oh
Oluwa dey with us oh
We no go fall oh
Ah ah eh, Emmanuel oh
Oluwa dey with us oh
We no go fall oh

My brother you know what sup
I say I no go fall
Because me I get the Baba weh de gimme support
If you see my domot
I dey steady jolof
Person weh God e don bless nobody fit to curse
Elelelelele, olololololo, rebereberebe

(Ah ah eh, Emmanuel oh
Oluwa dey with us oh
We no go fall oh
Ah ah eh, Emmanuel oh
Oluwa dey with us oh
We no go fall oh)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : I Get (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

PRINX EMMANUEL

Nigeria

Prinx Emmanuel is a musician from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE