Home Search Countries Albums

Money Anthem

MACJREYZ

Money Anthem Lyrics


I stand ten toes with the man dem
Money money money that’s the anthem
E be 247man dey grind on
Gotta pull up in a rolls Royce that’s a phantom
You wey no fall for nobody
When body jam body say body go know body
Body go tell you wa sofun somebody
Elchapo90 is not an ordinary

Show me where the money dey
All my man dem no dey play
Gbe Gbe Gbe
Immediately dem gboriwole
Show me where the money dey
All my man dem no dey play
Immediately dem gboriwole
Gbe Gbe Gbe

I gats hold the paper like a stapler
If you no dey talk money see you later
One two moti japa
Because I no plan to see you later
It’s been a very long time me don dey pon my grind longtime
Enter the game with nothing no dime
Kosi shingbain rara
Na why anytime I make a move omoh na para
I Dey hungry so I’m moving madder
A Heli and a private jet for my mama
And my papa coz dem don try kpa
When I enter the place dey go jukpa
Tele tele awon eyan fimi fikpa
Tell oga Titus
We no be smelling dem dey find us
Anywhere the money dey you go find us
Always present for the money we no minus

Show me where the money dey
All my man dem no dey play
Gbe Gbe Gbe
Immediately dem gboriwole
Show me where the money dey
All my man dem no dey play
Immediately dem gboriwole
Gbe Gbe Gbe

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Money Anthem (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

MACJREYZ

Nigeria

Macjreyz is a Nigerian musician signed to emPawa Africa ...

YOU MAY ALSO LIKE