Home Search Countries Albums

Ja Ara E (The Lion King : The Gift)

BURNA BOY

Ja Ara E (The Lion King : The Gift) Lyrics


"Ja are e" by BURNA BOY

Eheeee…. (Ko jupa, ko jupa)
Eheeee… (Ko juba, ko juba)
Aaaaahhh… (Ko jupa, ko jupa)
Eheeee… Aaaaahhh …

Your body go rest yo
Papa tell pikin yo
Your body go rest yo
Your body go rest yo
Your tongue go confess yo
Your head go correct yo
You no go forget yo
Shey you get the concept

Dem no dey tell person (Ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (Ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (Ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (Ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos oh (Ja ara)
If you no know yourself you go lost oh (Ja ara, ja ara)
If you get money you be bros oh (Ja ara, ja ara)
Omo nobody holy no apostle (Ja ara, ja ara)

Your body go rest yo
Papa tell pikin yo
Your body go rest yo
Your body go rest yo
Your tongue go confess yo
Your head go correct yo
You no go forget yo
Shey you get the concept
    
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out on the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out on the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (Ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (Ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (Ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (Ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos oh (Ja ara)
If you no know yourself you go lost oh (Ja ara, ja ara)
If you get money you be bros oh (Ja ara, ja ara)
Omo nobody holy no apostle (Ja ara, ja ara)

Your body go rest yo
Papa tell pikin yo
Your body go rest yo
Your body go rest yo
Your tongue go confess yo
Your head go correct yo
You no go forget yo
Shey you get the concept

Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out on the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out on the road
Watch out

Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out on the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out on the road
Watch out

Eheeee
Ko jupa, ko jupa (Eheeee)
Ko juba, ko juba (aaah)
Ko jupa, ko jupa (Eheeee)
Eheeee… Aaaaahhh …

"Ja are e" by BURNA BOY

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : The Lion King : The Gift (Album)


Added By : Afrika Lyrics

SEE ALSO

AUTHOR

BURNA BOY

Nigeria

Damini Ogulu (born 2 July 1991),better known by his stage name Burna Boy, is a Nigerian reggae-dance ...

YOU MAY ALSO LIKE