Home Search Countries Albums
Read en Translation

No Pressure Lyrics


My Money long o

E be like tree

You no fit tell me sey you no know who I be

Vacation ni Miami bi ti WIZ

I go do anything I want anytime That i please

No pressure

I live my life with no pressure

Paper full bag bi ti professor

Owo ni mofe o mi o fe lecture Ejhor

Kin sha Ma Jo leso

E panu mo o ki le tun fe so

Ti n ba gara tan o mo ma ja Lexus

Owo ni mo fe o Mi o fe lecture yeh

Laye mi o Laye Mi o

(Laye laye laye laye laye laye )

Ahn yeiii

Laye mi o Laye Mi o

(La la la la la la )

You already know sey nobody badder than

Money choke money long full the rubber band

Dem say I proud yes of course double shoulder pad

Top stricker Emi El Capitan

For sure

Everything wey me i touch

Toba le o Ma di soft

Were ni no be by force

For sure

Everything wey me i touch

Toba le o Ma di soft

Were ni no be by force

No pressure

I live my life with no pressure

Paper full bag bi tii professor

Owo ni mofe o mi o fe lecture ejhor

Kin sha Ma Jo leso

E panu mo o ki le tun fe so

Ti n ba gara tan o mo ma ja Lexus

Owo ni fe o Mi o fe lecture yeh

Laye mi o Laye Mi o

(Laye laye laye laye laye laye )

Laye mi o Laye Mi o

Looking for Lade o

Laye laye laye laye laye laye

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Copyright : © 2024 REPUBLIC54


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

LADE

Nigeria

Ladé is an recording artiste, song writer, voice over artiste from nigeria ...

YOU MAY ALSO LIKE