5 Star Lyrics
See I don’t look like wetin i don see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey oh lord oh lord
If i say my story o por o por (if I say my story, it’s long)
Fire cyant cool i’m ever blazing
I roll deep with the almighty
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula
Money na filter don’t let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up pull up
Man down when i pull up pull up
I’ll be your liquor
Fuck the chaser
Bang Bang Bang Undertaker
They scared when I pull up pull up
Ya road man fear when I pull up pull up
Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem dey love me love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o jah o jah o
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : 5 Star (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
ADEKUNLE GOLD
Nigeria
Adekunle Gold, born Adekunle Kosoko on January 28, 1987, is a Nigerian singer, songwriter and graphi ...
YOU MAY ALSO LIKE