Situationship Lyrics
I tell you say I love you, make you tell me back o
You want come, dey use me, dey play
If you no love me, make you let me know
Me no really get time to waste o
Ojo
Sometimes you go do wetin go make me kolo
Got me out of my mind, got me screaming no-no
Later you go say you no dey feel me koda o
My baby, no-no
Me no really care whether you getting moto
Or whether you wear one jean, one polo
Only you I want, say na you I follow o
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o
I can't deny you make me happy
In fact, I swear I love badly
But I gats to know the place I'm standing o
Oh, no-no
'Cause other babes, dem don dey show
If I'm the one, baby, I gats to know
Wetin dey sup
Make you no dey whine me o
Ojo
Sometimes you go do wetin go make me kolo
Got me out of my mind got me screaming no-no
Later you go say you no dey feel me koda o
My baby, no-no
Me no really care whether you getting moto
Or whether you wear one jean, one polo
Only you I want, say na you I follow o
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Omolade (EP)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
LADE
Nigeria
Ladé is an recording artiste, song writer, voice over artiste from nigeria ...
YOU MAY ALSO LIKE