Home Search Countries Albums

New Year

KELVYN BOY

New Year Lyrics


[INTRO]
Afi wei no drama
No be all your big Grammar
Another brand-New Year
Ooh oh ooh mm mm

[VERSE 1]
I don’t shout I hustle for my own
No Dey run mouth but low key I control
This year I want make on my own
No dey want say somebody be ungrateful
Sanny, tell them to clear the road for we
Ghana music no fit to be one way
New style New Year new everything

[CHORUS]
Another brand-New Year
I want to buy another car, buy a house fi Mama
Another brand-New Year
Me pɛ sɛ me gye gya {I want to take the heat}
I go search for another client
Another brand-New Year
I no dey want lose, I get winners for my side
Another brand-New Year
Anada, anada, anada, anada yeah

[VERSE 2]
Afihyia Pa, ɛden na ɛkɔ
Afe wei bisa kelvyn Boy na ɛkɔ
All the djs wey dey like to play my songs
I dey shout out everybody play nonstop
Aaaah
Afi wei no drama
No be all your big Grammar
Your inni inni no dey feed Grandma
Anyɛmi, change your life it’s another new year

[CHORUS]
Another brand-New Year
I want to buy another car, buy a house fi Mama
Another brand-New Year
Me pɛ sɛ me gye gya I go search for another client
Another brand-New Year
I no dey want lose, I get winners for my side
Another brand-New Year
Anada, anada, anada, anada yeah

[VERSE 3]
2020 Hustle for the money plenty plenty
Them dey play us wayo from 1919
This time we na watch, watch
Watch watch
2020 Hustle for the Money Plenty Plenty
They dey play us wayo from 1919
This year we no go watch, watch
Anada Anada
Sanny, tell them to clear the road for we
Ghana music no fit to be one way
New style New Year new everything

[CHORUS]
Another brand-New Year
I want to buy another car, buy a house fi Mama
Another brand-New Year
Me pɛ sɛ me gye gya I go search for another client
Another brand-New Year
I no dey want lose, I get winners for my side
Another brand-New Year
Anada, anada, anada, anada

[OUTRO]
Brand New Year Wowowooooii
Anada, Anada
Afrofusion Afrobeat new Badman
Another Kelvyn Boy again o
Lailai
Well then
So spiritual

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : New Year (Album)


Copyright : (C) 2020. BLAKK ARM ENTERTAINMENT


Added By : Beawull

SEE ALSO

AUTHOR

KELVYN BOY

Ghana

Kelvin Brown, better known as KELVYN BOY, is an Afropop, Afrobeat and Dancehall singer from Ghana. ...

YOU MAY ALSO LIKE