Accueil Recherche Pays Albums

Ijeoma

IYANYA Feat. PERUZZI

Ijeoma Lyrics


[Intro]
It's Iyanya o
Ijeoma, see wetin you carry
Put a bang bang
Peru Peru, am loo

[Chorus]
I be Pastor e no mean say 
I no see wetin you carry(aaah)
Say you getti man no mean 
Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry

[verse: Iyanya]
Omo your body na lu bad o
(Your body na lu bad o)
If you give am to me no bad o(No bad o oh)
Chop all my ego see I no go feel bad o
(No go feel bad o oh)
Na the things wey you carry 
Dey make me wan collabo o oh

Mkpoweto(Mkpoweto)
Figure eight o(Figure eight o)
Come my way oh(Come my way o)
Oya leggo(Oya leggo)

Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Ijeoma, Ijeoma o

[Chorus]
I be Pastor e no mean say 
I no see wetin you carry(aaah)
Say you getti man no mean 
Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

[Hook]
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry

[Verse: Peruzzi]
I be Pastor but na you wey want deliver me
(Deliver me)
You no be coastline but na your body dey border me
(Dey border me)
Yeh, Ijeoma(Oh na na)
Nwanyi oma(Ee mama)
Girl I wait o

[Refrain]
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, baby let's go
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, I'm losing control

[Chorus]
I be Pastor e no mean say 
I no see wetin you carry(aaah)
Say you getti man no mean 
Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

[Hook]
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma o, see wetin you carry
Mix Monster
Yung Alpha

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Ijeoma (Single)


Copyright : All rights to the owner.


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

IYANYA

Nigéria

Iyanya Onoyom Mbuk, plus connu sous le nom d'Iyanya, est un artiste Nigerian de musique Afropop/ ...

YOU MAY ALSO LIKE