Home Search Countries Albums

One Side

IYANYA

One Side Lyrics


Pada dampam
Pam pam pam ee
It’s Iyanya

You corner man one side
You make me give lamba
Me no fi look and pass
She gimme me eye contact
Oh baby jekomo
Oh baby jo gimme dis your love
Me I go show you love
As long as you no rip me jo
Your body must to kill a man
I no mind to be one of dem
Colombi your body na im I want do make my mind de rest
E better make I de with you cos dese olosho don de cost
Baby turn around make I come on top
Uuh uuh uuh uuh
Be like I take gbana o
Uuh uuh uuh uuh
Ileke burst I kana
Uuh uuh uuh uuh
Shoot me love I manya o
Uuh uuh uuh uuh
Put all the love for trouser o

You make me want to the dance girl
Mama liyankuliya
Control shift your pant girl
Come take my banana
Na this kind thing
Your body dey standi kponono o
Your body dey draw like ogbono oh
Your body dey hot e o gbona o
Uuh uuh uuh uuh
Be like I take gbana o
Uuh uuh uuh uuh
Ileke burst I kana
Uuh uuh uuh uuh
Shoot me love I manya o
Uuh uuh uuh uuh
Put all the love for trouser o

Say e get one kele wey show me love
That time I been the play along
Right now I want dey for this love
Oh no yeah yeah
Omo na when she enter she cause  kasala
Miss my flight I jump e okada
Girl I want you I dey miss your banga
Oh no yeah yeah
Girl you sweet like
Uuh uuh uuh uuh
Be like I take gbana o
Uuh uuh uuh uuh
Ileke burst I kana
Uuh uuh uuh uuh
Shoot me love I manya o
Uuh uuh uuh uuh
Put all the love for trouser o

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : One Side (Single)


Copyright : (C) 2022. Made Men Music Group — All Rights Reserved


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

IYANYA

Nigeria

Iyanya Onoyom Mbuk is a recording artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE