Home Search Countries Albums

Okay

DOTMAN

Okay Lyrics


I no fit to complain cos
Some people dey pray for wetin I get o
Oh but am still not comfortable rara o
When I started in the ghetto bad man say I no go blow o
Now ori mi ni won fe jo oo o na na
(E ma ti ri nkan nkan)

See I no pray for small money
And I no want too much money
I just want to be okay
Baba wa gbe mi soke
Small money na no money
Too much money na big trouble
I just want to be okay
Baba fi owo mi soke
Ye aa afi dandan, afi dandan mo ma lo ke
Afi dandan (era ki dannu ki to)
O to ge
Yee aa afi dandan, afi dandan mo ma l’owo lowo
Afi dandan mo ma la, mo ma la, mo ma la

Ahh agbe shasha boy con dey rule dem for Lagos
Shebi na God dey upgrade us
Shout out to my people for alimosho
Omo my grammy too sure
Omo ohh yes ema bellyful but am not hungry
Baba mi ni oko nla but am not cocky
Mo le wo agbada kin de to tuck in
Ahh

I no pray for small money
And I no want too much money
I just want to be okay
Baba wa gbe mi soke
Small money na no money
Too much money na big trouble
I just want to be okay
Baba fi owo mi soke

Ye afi dandan, afi dandan mo ma lo ke
Afi dandan (era ki dannu ki to to ge)
O to ge
Yes afi dandan, afi dandan mo ma l’owo lowo
Afi dandan mo ma la, mo ma la, mo ma la

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Okay (Single)


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

DOTMAN

Nigeria

Olatunji Oladotun Alade, born 09 December 1993 is better known as Dotman, is a Nigerian singer, rapp ...

YOU MAY ALSO LIKE