Home Search Countries Albums

Ode Remix

FOBY Feat. EFE

Ode Remix Lyrics


Foby
Yes oh
Is it ma fault dey call me Efe

E be like dem no know
You’re my Ode
All i do na think about you all day
If e no be you i no go okay
Coz when I’m down you lift me up
Gbemisoke
No be lies i no dey joke
Baby hope you know
Everything wey i dey yarn you baby no be scope
Omo na the truth and baby i go show
What it means to love a woman with body and soul
I don’t really wanna know
I just wanna go
Far away from all the hate and jealousy on us
Santa Santarino no go bad
Dinner for Cologne and we keep am on a low
Leo na kesho my Love
Tusije Kukabana makoo
They see the way you shine but they don’t know
I guess they need to know

Your ma mine
ODE
Your ma mine
Your ma mine
ODE
Your ma mine
Your ma mine
ODE
Your ma mine
Your ma mine
ODE
Your ma mine

Sometimes i feel like
Am in danger
Coz how you do me
You don't do ma family
You act like a stranger
Omoufana wanachinja
Omoufana omoufana
Omoufana wanachinja
Omoufanaaaa

I see so many bad things
To you Ode Ode
Ndo vinafanya mi nisisonge
Songe

Show me your love
En'll show u mine
Leo na kesho ma love
Tusije kukabana makoo
They see the way u shine
But they don' know
I guess they need to know!

Your ma mine
ODE
Your ma mine
Your ma mine
ODE
Your ma mine
Your ma mine
ODE
Your ma mine
Your ma mine
ODE
Your ma mine

Ohhhh ohhh ohh oh oh
Oohhhh oohh ohh ohh
Ohhhh ohhh ohh oh oh
Oohhhh oohh ohh ohh

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Ode Remix (Single)


Copyright : (c) 2021, All Rights Reserved - Foby Inc.


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

FOBY

Tanzania

Frank Ngumbuchi, popularly known as FOBY, is a musician from Tanzania. ...

YOU MAY ALSO LIKE