Home Search Countries Albums

Winning

FESTIZIE

Read en Translation

Winning Lyrics


Hmm yea

It’s Festizie yea

Hmm yeah

I’ll be winning every battle

Cos I dey with my God o

No matter the challenges that I face

For the greater one inside me

Is bigger than my troubles

Giving me the victory everyday

E sure for me o

E sure for me o

I nor dey shake

E dey with me o

Oluwa e dey with me o

I nor dey fear

No matter wetin sup

Forget wetin dem talk

Me I nor fit fall because I put my trust in God

As e open the door

No man fit to shut

Me I just dey hot

Because I’m burning for the lord

I can never be defeated

I can never be a victim oh no

I will always walk in victory

And my life is full of glory oh yea

Oh yea

So I nor dey shake o

E dey with me o

Oluwa e dey with me o

I nor dey fear

No matter wetin sup

Forget wetin dem talk

Me I nor fit fall because I put my trust in God

As e open the door

No man fit to shut

Me I just dey hot

Because I’m burning for the lord

I can never be defeated

I can never be a victim oh no

I will always walk in victory

And my life is full of glory oh yea

I can never be defeated

I can never be a victim oh no

I will always walk in victory

And my life is full of glory oh yea

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

FESTIZIE

Nigeria

Festizie is an award winning Song writer, Award winning recording artist, Producer with Believers Lo ...

YOU MAY ALSO LIKE