Home Search Countries Albums

Concern You

FAWAZZY Feat. MAGNITO

Concern You Lyrics


The way I spend my money on girls
E no concern you
The way I spend my money on loud 
E no concern you

The way I pop pop in the the club
E no concern you
E no concern you
E no concern you

Monica jo jo jo jo
Oya come chop chop my jellof
Monica jo jo jo jellof
Oya come chop jo jo jo jellof

Fresh out
Kojo na from Ghana
Moto na Santana
Kupere Kupere , they say na Kampala
Kuma kunse mata de nekeji de ne nasara 
Kwanta maratara Akwai tara Negara
And you sabi say
Bukola Saraki na from Kwara
I get people like Fawaz and Dogara
Wi th Murphy and Bash em
For UK na Mo Salah
Me am so commercial on the Mic like an okada (life)
I for talk but na impromptu 
And I get shorties wey dey for Timbuktu 
I dey kick this game like I kick kung fu
If you think you 're better than me
Then you be nincompoop 
Fresh out

The way I pop pop in the club 
E no concern you
E no concern you
E no concern you

The way I pop pop in the club
The way I pop pop in the club
Monica jo jo jo jellof
Oya come chop my jo jo jellof

The way I pop pop in the club 
The way I pop pop in the club

I for talk but na impromptu 
For Timbuktu, I dey kick this game
Like I kick kungfu

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Concern You (Single)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

FAWAZZY

Nigeria

Fawazzy real name Fawaz Ibrahim (born 16th October 1992)  is an  a Nigerian singer, songwr ...

YOU MAY ALSO LIKE