God No Go Shame Us Lyrics
Hab, haba
Pre don don ti don don oh no
If you dey owe make you me
If I broke you go hate me
See da things I dey see NDDC things
E no balance at all
God no go shame us
All of the man dem wey dey promise and fail
God no go shame us
All of the girl dem wey dey use me dey style
God no go shame us
All of the man dem wey dey use us dey play
Cos I sure know dis too shall pass
Pre don don ti don don
See the reason i want talk de mata
Na the same thing wey go make you speak the mata
Dem want take your food from your mouth
And ask you what you gon do
Man go go down omo I no go waste time
Man go feel, man go know dat
Omo I dey my lane, cross my lane
We gan play
God no go shame us
All of the man dem wey dey promise and fail
God no go shame us
All of the girl dem wey dey use me dey style
God no go shame us
All of the man dem wey dey use us dey play
Cos I sure know dis too shall pass
Pre don don ti don don
Awon soldier
We were meant to stand together
You don’t have to shoot a brother
Cause the life you take you can’t give back
See as we dey run, we no dey slow
Anxiety don choke man for throat
Even when you japa where you go
Sheyi you know you go meet us for road that day
Man go go down omo I no go waste time
Man go feel, man go know dat
Omo I dey my lane, cross my lane
We gan play
God no go shame us
All of the man dem wey dey promise and fail
God no go shame us
All of the girl dem wey dey use me dey style
God no go shame us
All of the man dem wey dey use us dey play
Cos I sure know dis too shall pass
Pre don don ti don don
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Green Vibe (EP)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE