Home Search Countries Albums

Gallante

EFE

Gallante Lyrics


Somebody eh
Eh

I sing dem dance na God (eyo)
I dance dem spray na God (eyo oh)
The grace e plenty you know oh
You know oh oh oh
I sing dem dance na God
I dance dem spray na God 
The grace e plenty you know oh
You know oh oh oh

Balance eh
Omo you know say I gallante
And I hold ground gbagate
From ojota to katampe
Balance eh
Omo you know say I gallante
And I hold ground gbagate
From ojota to katampe

Uuh 
Man no be God dem for finish us
University lecturers be like mini gods
Small thing dem don dey threaten we go fail the course
No be say if we finish sef we go get the job
I win big brother dem wan finish me
And na dem bin dey form dey claim dey believe in me
I no gree make dem use me dem start to evil me
So when dem come with the fake love men e dey funny me
I dey do my best, I dey put in all
And I’m sorry to my fans wey be expecting more
I dey promise you joy abeg make you no give up
And if you know me, you know say I no go ever stop

I sing dem dance na God (eyo)
I dance dem spray na God (eyo oh)
The grace e plenty you know oh
You know oh oh oh
I sing dem dance na God
I dance dem spray na God 
The grace e plenty you know oh
You know oh oh oh

Balance eh
Omo you know say I gallante
And I hold ground gbagate
From ojota to katampe
Balance eh
Omo you know say I gallante
And I hold ground gbagate
From ojota to katampe

See
Everyday of my life
Me I dey thank the Lord
If I sit down for table my food dey dey on top
Only dem dey carry gist, say me I don broke
Only dem con still dey me if I don broke
Give me my roses, no time for stories
I come from nothing and nobody press the button
I shine in glory 
They can’t ignore me
Oil full my head and it is overflowing
I dey do my best, I dey put in all
And I’m sorry to my fans wey be expecting more
I dey promise you joy abeg make you no give up
And if you know me, you know say I no go ever stop

I sing dem dance na God (eyo)
I dance dem spray na God (eyo oh)
The grace e plenty you know oh
You know oh oh oh
I sing dem dance na God
I dance dem spray na God 
The grace e plenty you know oh
You know oh oh oh

Balance eh
Omo you know say I gallante
And I hold ground gbagate
From ojota to katampe
Balance eh
Omo you know say I gallante
And I hold ground gbagate
From ojota to katampe

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Against All Odds (EP)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

EFE

Nigeria

Efe is a rapper musician from Nigeria ...

YOU MAY ALSO LIKE