Home Search Countries Albums

JO

DJ NANI Feat. BOYBREED

JO Lyrics


Yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah
Woah woah woah
(Yo DJ Nani! Shell)

Fine girl come chop all my money
Anything you want I go give you my honey
Man dem wan craze fi ya body
Dance to the beat nonstop yea yea

Girl the way you dey dance make me lose control
Excuse me did you come alone?
You be queen you deserve a throne
Jo ki’n jo (baby jo ki’n jo)
And I’m liking the way that you move baby
Way you walk baby
Baby back it up for me yeah
Would you let me put you in my world?
Uh nah nah nah yea

I can’t deny I dey feel your body
I can’t deny e dey totori me
Baby you too fine you go kill person
You’re the only one no one but you
I can’t deny I dey feel your body
E be this your back wey dey confuse me
Baby let me be your last man standing
So baby would you dance with me ahhh

Oya Jo Farida (eyeah)
Jo Halima (ooh baby make you)
Baby Jo Fatima (eyeah)
Jo Aisha
Jo jo jo jo Anita (Jo jo jo)
Jo Vanessa (jo jo jo)
Baby Jo Belinda (eyeah)
Jo Rasheeda
Jo jo jo jo

Fine girl come chop all my money
Anything you want I go give you my honey
Man dem wan craze fi ya body
Dance to the beat nonstop yea yea

It’s a different kinda vibe when you enter
Make a brother spend all his cheddar Yo Yo Yo
Girl your body bad for reala
You be number one no other Ye Ye
Feel the music e dey bang bang bang
DJ Nani go dey spin am make you dance dance dance
Come dey my side make you no enter one chance
Girl make you put me for your plans eyeah

Ooh Lord (eyeah)
See girl I wan know (see girl I wan know)
The way your body roll (eyeah)
All the men don kolo (Brr Bang Bang Bang)
Ooh Lord (Ooh Lord)
See girl I wan know (say girl I wan know)
The way your body roll (give it to me gyal)
Shey you go give me more (Eyeah)

Oya Jo Farida (baby jo)
Jo Halima (joooo)
Baby Jo Fatima (eyeah)
Jo Aisha
Jo jo jo jo Anita (Jo jo jo)
Jo Vanessa (jo jo jo)
Baby Jo Belinda (eyeah)
Jo Rasheeda
Jo jo jo jo

Fine girl come chop all my money
Anything you want I go give you my honey
Man dem wan craze fi ya body
Dance to the beat nonstop yea yea

(Boybreed pon the place)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : JO (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

DJ NANI

Nigeria

Dj Nani is a Nigerian musician signed to emPawa Africa ...

YOU MAY ALSO LIKE