Home Search Countries Albums

Champion

RUGER

Champion Lyrics


(Kukuruku)
Ah! Everyday, me fast and pray
And anytime when me climb on the stage
All of them appreciate, ahn
To all the ones me not can gate
No hard feelings, me no dey fight them
I still appreciate (ahn-ah)

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn

When me blow, e shock dem face
For this game, I be the only Ruger
And nobody fit take my place
(Lemme make things clear)
Me go nowhere, me here to stay
So badman, all of them got no choice
They must accept my craze
(Listen carefully)

Told yah, told yah (Told yah, told yah)
I'ma definitely make it, I'ma go far
Oga, when I dey squat for their house
I dey crash on their sofa
But, so far, so far (So far, so far)
Jah has been blessing me
Bring out the best in me
This is my destiny
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn
Yeah, yeah-yeah, yeah

Who knew?
They say the boy wey hin 
Mama been dey fry Dundun go blow? Just do you
All the guys wey you claim be your gees
Dem go screw you
I remember
Say I been dey trek from Computer Village 
Go Ojodu Berger
See me I'm a star now
Nobody fit stop wetin Jah don do

Tell me why you vexing?
Not yet started, I am still testing
Already impressing
Any man wey test me, teach them a lesson
Thank you for the blessings
Me dey do my thing
I no send any pesin
Nobody fi tell me, nobody fi tell me, yeah

Everyday, me fast and pray
And anytime when me climb on the stage
All of them appreciate, ahn
To all the ones me not can date
No hard feelings, me nuh dey fight them
I still appreciate (ahn-ah)

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn
Ahn-ahn, ahn

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn
(Swaps)
(Swaps)
(Kukuruku)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Champion (Single)


Copyright : (c) 2021 Jonzing World Entertainment


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

RUGER

Nigeria

Ruger real name Michael Adebayo (born 23 September 1999)  is a Nigeria musician signe ...

YOU MAY ALSO LIKE