Home Search Countries Albums

Sobente

DJ ECOOL Feat. MYDE

Sobente Lyrics


Myde
Myde dey here so

Me i no like trouble oo
La le yi wo mo wa celebrate
They say first to do
Omo e no dey pain person
Ko ma lo Bi pe o lo appreciate
Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo
Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo

Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Brother wey no sabi gbese
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente (Sobente)
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Sister wey no sabi shake
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente (Sobente)

(Me I different person
Energy different
You know as e dey go)

Me I nor come dance azonto oo
La le yi mo ma jollificate
If you nor sabi how to gbese oo (Gbe body e jhoor)
La le yi mo kan ma demonstrate, Oshe

Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo
Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo

Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Brother wey no sabi gbese
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente (Sobente)
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Sister wey no sabi shake
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Sobente (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

DJ ECOOL

Nigeria

Dj ECool is an  entertainer, and CEO of ACE Atlanta, from Nigeria based in the US. ...

YOU MAY ALSO LIKE