Home Search Countries Albums

One by One

LADE

Read en Translation

One by One Lyrics


Ti Jesu Ma fi dey o

I go dey keep on rocking o

Emi gan gan lemi original

I no be photocopy

I’ll be disturbing o tell my Brody o

And I’ll be popping o

E shima gbomi o for your headtop gbedu will be dropping oo

One by one (yeah yeah yeah)

I mash up their mental (yeah yeah yeah)

No be my fault (yeah yeah yeah

Sey dollar dey enter (yeah yeah yeah)

Of course , I’m the one dem talking of course

Steady balling yes it’s my call

When I come they gats to concur

They gats to concur

On God, Many many blessings on God

If it’s not the money dont call

If you want to stress me log off log off

Ummh ahh

Melo ni mo fe so

E dey for body e dey surplus

Anoti Anoti

Dey give them steady

Spicy curicotos

Them wan dey check my curriculum

Ge won like Vini jnr

Emi ti mo phenomenal

Mo phenomenal gan

Ti Jesu Ma fi dey o

I go dey keep on rocking o

Emi gan gan lemi original

I no be photocopy

I’ll be disturbing o tell my Brody o

And I’ll be popping o

E shima gbomi o for your headtop gbedu will be dropping oo

One by one (yeah yeah yeah)

I mash up their mental (yeah yeah yeah)

No be my fault (yeah yeah yeah)

Sey dollar dey enter (yeah yeah yeah)

Eru load Eran goat

Emi ti mo ti reload Gbese koja Lori won bi ti drone

Dem say the way you dropping the jam ah

E don dey be like a charm ah

Energy like on tram nigga don’t doubt I be ogba o

Ti Jesu ma fi de I go dey dey

E Ma Ma je gbedu sori bi ede

Ti gben gben ti ghen ghen ti ghen ghen

I be sure boy yeah MAY D ti gbede

If you see the figures we are earning

You go know this boys they are learning

Mi o ba anybody joke mi o rerin

Ma fi lamba kan yin leyin

Ahh

Ti Jesu Ma fi dey o

I go dey keep on rocking o

Emi gan gan lemi original

I no be photocopy

I’ll be disturbing o tell my Brody o

And I’ll be popping o

E shima gbomi o for your headtop gbedu will be dropping oo

One by one (yeah yeah yeah )

I mash up their mental (yeah yeah yeah)

No be my fault (yeah yeah yeah

Sey dollar dey enter (yeah yeah yeah)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Copyright : © 2024 REPUBLIC54


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

LADE

Nigeria

Ladé is an recording artiste, song writer, voice over artiste from nigeria ...

YOU MAY ALSO LIKE