Home Search Countries Albums

Calm Down (Remix)

CHATTBOI Feat. OBI XTRA

Calm Down (Remix) Lyrics


Chattboi baby (mmmm OBI Xtra)
Ski bi di dan dan skibo (yea)

Why I go finish school
Still dey stand for que? (Aii oh why, why, why, why, why)
Person go cheat me
I go still dey tell am thank you (uuuh uuuh yea)
No matter the cost (cost)
No matter the case (case)
I must to carry my cross (I must carry my cross)
I must to run my race (heey)
Dem no fit push me comot noh noh (Noo)
I no Dey their dormot yea yeah
This life you know (you know)
Nobody follow you come
You know noh (woooah)
I Dey give dem the vibes (vibe)
See I Dey make dem Dey smile
When I drop my song
I Dey make dem Dey dance yea yea
I Dey give dem the joy nor
Too many vibes I give Dem for street jor nor
I make dem Dey happy
See I Dey make dem Dey jolly nor nor (nor nor)
Uhh yea, uhh yea
Uhh yea, uhh yea

I never wan tell you
Make you calm down for me (calm down)
I never wan tell you
Make you slow down for me (slow down)
I never wan tell you
Make you calm down for me (calm down)
I never wan tell you
Make you slow down for me (slow down)

Mmm OBI Xtra
People bad for this world o
I say people bad for this world
See Dem go love you when you dey down (dem go love you when you dey down)
And They go hate you when you Dey up
How you Dey call me your brother?
But you no fit buy my song eyy
You no wan give me support eyy
You no wan see me on top
But I Dey give Dem the vibes o
I Dey make Dem Dey dance
Obi Xtra Dey give you advice o
If you like you take my advice
Fake love just Dey increase (fake love)
E be like say real love no Dey exist
So if you see me for street
Make you no come greet (ey)
Cus my heart don turn concrete (yo wah)
My heart don turn concrete

I never wan tell you
Make you calm down for me (calm down)
I never wan tell you
Make you slow down for me (slow down)
I never wan tell you
Make you calm down for me (calm down)
I never wan tell you
Make you slow down for me (slow down)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2023


Album : Calm Down (Remix) (Single)


Added By : Phrazy

SEE ALSO

AUTHOR

CHATTBOI

Ghana

Jude Oluwole Haruna popularly known by His Stage Name (Chattboi) Is an Afrobeat Artist Signed To Sol ...

YOU MAY ALSO LIKE