Common Person Lyrics

Bong killa
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person but my happiness oh still be my own
Everybody get role no mean say your own role pass e my own
I be common person but my happiness oh still be my own
Everybody get role no mean say your own role pass e my own
Because na God I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mma balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where I no get nothing at all
Mma balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mma balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mma balanso
I be common person but my happiness oh still be my own
Everybody get role no mean say your own role pass e my own
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Love, Damini (Album)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
BURNA BOY
Nigeria
Damini Ogulu (born 2 July 1991),better known by his stage name Burna Boy, is a Nigerian reggae-dance ...
YOU MAY ALSO LIKE