Accueil Recherche Pays Albums

Farabale

1DA BANTON

Farabale Lyrics


Badman mi deya oh (na na na eeh)
Badman deya o (ye ye ye ohhh)

I remember when I tell you say I want you you say nah nah nah eh
Now na me Dey you smile you Dey happy like ye ye ye ye oh
Abi you been feel say I won chop your money I won chop your body o
Feel say I won do you dirty, I won play you street oh

Sisi farabale (oh oh oh oh oh)
No be me go break your heart o (farabale)
I can’t fit break your heart oh (farabale)
No be go break you heart oh (farabale)
I can’t fit break your heart o
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Omoge I’m ready o I’m ready o ahan  
(Girl I go give you all the loving)
I’m ready o I’m ready o ahan
(Girl I go show you all my loving)

Girlie me I no Dey send o wetin people talk
Say me I go Dey by your side
Girl like olumo rock I go stand gidigba
I swear I no go move for nobody
Girl dem no know wetin I Dey feel deep down for my soul
But if dem know oh oh oh I swear dem go spoil am oh yeah yeah

Sisi farabale (oh oh oh oh oh)
No be me go break your heart o (farabale)
I can’t fit break your heart oh (farabale)
No be go break you heart oh (farabale)
I can’t fit break your heart o
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Morenike baby oh, morenike morenike baby oh yeah yeah
Omoge I’m ready o I’m ready o ahan
(Girl I go give you all the loving)
I’m ready o I’m ready o ahan
(Girl I go show you all my loving)

Girl I no go lie na you Dey my mind
Anytime I sleep I Dey dream of you
Girl you are a blessing to whole mankind
Who no get sense na him go waste your time
I say badman go Dey for you
Badman go Dey for you yeah
Badman go Dey for you Ahn ahn
Badman go Dey for you yeah
So baby call me call me call me call me when you need me eh
Baby call me call me call me call me call me when you need me eh
I’ll be there in a minute... minute... minute

Paryyyyyyyyyyy

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Farabale (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

1DA BANTON

Nigéria

1da Banton de son vrai nom Godson Epelle (né le 24 juillet 1994), est un chanteur, auteur-com ...

YOU MAY ALSO LIKE