Home Search Countries Albums

Love For Me

SIMI

Love For Me Lyrics


From the moment when I wake up
Na your grace e dey cove me
When I commot when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm walking when I'm walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you yeah yeah
Kini ma, Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I, Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me yeah yeah

No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O soro mi dayo o Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh
Kini ma, Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I, Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me yeah yeah
Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : To Be Honest (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

SIMI

Nigeria

Simi, a Nigerian Afro-Pop Singer/Songwritter, who began her journey in mainstream music in 2014, is ...

YOU MAY ALSO LIKE