Home Search Countries Albums

No Sleeping

1DA BANTON Feat. ZLATAN

No Sleeping Lyrics


You see this life i dey live 
I dey try to dey jaiye lo
O da na 
In everything wey  I  do 
I dey try satisfy my soul 
O da na 
Let me sip from my cup dj play me the  gongo aso
O da na
Call your girls and your guys 
All of them tell dem say aiye Po
O da na 

Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you whatsupp 
I can't kill myself 
I say  no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you whatsupp 
I can't kill myself 

Koronbe 
Suffer no dey taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba  egun gba gbalabi
Na rich man dey get padi

Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan make dem call you ballers 
Make dem dey call your name 
How many shayo you fit buy charlie make we use your name 
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey Lagos 
You go enjoy 

Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you whatsupp 
I can't kill myself 
I say  no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you whatsupp 
I can't kill myself

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : No Sleeping (Single)


Copyright : (c) 2021


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

1DA BANTON

Nigeria

1da Banton real name Godson Epelle (Born 24 July 1994), is a Nigerian singer, songwriter and pr ...

YOU MAY ALSO LIKE