Home Search Countries Albums

Most Wanted

ZINOLEESKY

Read en Translation

Most Wanted Lyrics


(Nipkeys)

Can't touch me, I feel anointed

Living a five-star life, man be like wanted

No problem, we get it sorted

Girlies go down one time, if I say "I want head

Nigga ain't trying, say they know I rugged

Hunter fit to be the hunted

Touch down like the most wanted

Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred

Anytime wey we drop, wọn jẹ

Touch down like the most wanted

Touch down like the most wanted

Hmmm, dey my body oh, I no fit lie you

Better no try me, ọmọ, I fit kpai you

I dey lodging, ọmọ, I fit fly you

I'm legit, ọmọ, I feel fly

Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side

2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)

They want make my boat just capsized

But, Baba God dey my side

They don't wanna see me in this bitch

They know I'm really rich

They wanna see me in the 'Rrari

They don't even know if I guide, uhn

They made a post on Instagram

Tryna hinder glory mi

Even though, dem no know story mi

Adigun, leave them, what mama sọh fun mi

They wish they could kill me, I see many jealousy

Tell my nigga bámi gbè Hennessy

Rọrá broda, máku nitori mi

Hm, èmi RudeBoy

Most wanted bi crude oil

Say dem know I dey do much

It's like 411, I'm too clutch

Nigga ain't trying, say they know I rugged

Hunter fit to be the hunted

Touch down like the most wanted

Touch down like the most wanted

Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred

Anytime wey we drop, wọn jẹ

Touch down like the most wanted

Touch down like the most wanted

Hmmm, dey my body oh, I no fit lie you

Better no try me, ọmọ, I fit kpai you

I dey lodging, ọmọ, I fit fly you

I'm legit, ọmọ, I feel fly

Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side

2:30, ọmọ, we dey outside

They want make my boat just capsized

But, Baba God dey my side

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

ZINOLEESKY

Nigeria

Zinoleesky is an artist from Nigeria.Signed under Marlians Music. ...

YOU MAY ALSO LIKE