Rice and Beans Lyrics
(Dr dolor entertainment)
Doh doh doh lali doh
Wetin man go do
Wetin man go do oh Oh
Doctor
Doh doh doh lali doh
Wetin man go do
Wetin man go do oh oh
Thunder don strike oh
Weather don change oh
Is about to rain oh yeah
For igboro
I say egede don sound e oh
Egbe don cock oh
Boys are ready to troweh oh
For igboro
Wake e up from your bedi
Reporti to my cabani
Na there the party dey oh
For igboro
As e dey got e go dey hot
E finish we go dey top am
No time for money nor dey oh
For igboro
4tunez give me the beat
Dolor give dem the hit
Make una chop the rice and beans
For igboro
4tunez give me the beat
Dolor give dem the hit
Make una chop the rice and beans
For igboro
Doh doh doh lali doh
Wetin man go do
Wetin man go do Oh Oh
For igboro
Doh doh doh lali doh
Wetin man go do
Wetin man go do Oh Oh
For igboro
Wake e up from your bedi
Reporti to my cabani
Na there the party dey oh
For igboro
As e dey got e go dey hot
E finish we go dey top am
No time for money nor dey Oh
For igboro
4tunez give me the beat
Dolor give dem the hit
Make una chop the rice and beans
For igboro
4tunez give me the beat
Dolor give dem the hit
Make una chop the rice and beans
For igboro
Doh doh doh lali doh
Wetin man go do
Wetin man go do Oh Oh
For igboro
Doh doh doh lali doh
Wetin man go do
Wetin man go do Oh Oh
For igboro
Doh doh doh lali doh
Wetin man go do
Wetin man go do Oh Oh
For igboro
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Wtf Is Dr Dolor (EP)
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
DR DOLOR
Nigeria
Dr Dolor is a Producer A&R CEO/Founder of Dr Dolor Entertainment record label. ...
YOU MAY ALSO LIKE