Home Search Countries Albums

Givin Dem Lyrics


Willis, you’ve been giving dem
Willis, you’ve been giving dem
Wetin you want give us again
Willis, you’ve been giving dem, oh yes
Willis, you been giving dem
Wetin you want give us again
Giddem
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Wi-Wi-Wi-Willis, give dem
Willis, you’ve been giving dem, oh yes
Willis, you been giving dem
Wetin you want give us again

Yeah, me now say
The boy bad, bad, bad, the boy choke
The boy poco loco, the boy choke
So when I come, everybody stand straight
Them know say, the boy Willis choke
Steady give dem banger
International and local
Whether them like it or toca
The money long and I no know total
Yeah, Willis killing dem
Back to back, you giving dem
Anytime jam wey you drop ‘em jamming them
Back to back, I swear you are killing dem
Whine am for me
Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around, girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me (giddem)

Willis, you’ve been giving dem, oh yes
Willis, you been giving dem
Wetin you want give us again
Willis, you’ve been giving dem, oh yes
Willis, you been giving dem
Wetin you want give us again
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
We be killing dem, oya let me hear you say
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh

Willis, killing dem
Back to back, you giving dem
Any jam wey you drop, dem jamming them
Back to back, I swear you are killing dem
Whine am for me
Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around, girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me (giddem)
Willis, you’ve been giving dem, oh yes

Willis, you been giving dem
Wetin you want give us again
Willis, you’ve been giving dem, oh yes
Willis, you been giving dem
Wetin you want give us again
It is what it is

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Givin Dem (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

YUNG WILLIS

Nigeria

Yung Willis is a Nigeria musician ...

YOU MAY ALSO LIKE