Story Lyrics

Love story, everyday love story
Everyday love story
Everyday no be normal day o
Every time I dey feel some way o
Only you weh dey dey my head
Na your love wey scatter my brain
You give me loving, you run away o
You give me time make I change my way oh
I just dey form to dey do yanga
I know I act like a tough, tough guy
When you no dey call me I dey lonely
When you no dey text me I get lonely oh
When you no dey find me I dey lonely
When you no dey touch me I get lonely oh
Got me in my feelings
Girl u got me all up in my feelings
Darling malo sun
Darling sun momi oh
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sun
Darling sunmomi o
I go die for you
I go ride for you
We go make am well well
We go change am well welle
Make we make an well well
Make we change am well well
We go make am well well
We go change am well well
Make we make an well well
Make we change am well well
Everyday no be normal day o
Everyday I dey find my way oh
You dey vex say I gan gan gan
Say na you be the work work work
Only you be the one for me o
Wetin you do dey enough for me o
When you no dey, who go ride for me
Nothing dey use the yanga o
When you no dey call me I dey lonely
When you no dey text me I get lonely o o
When you no dey front me I dey lonely
When you no dey touch me I get lonely oh
Got me in my feelings
Girl you got me all up in my feelings
Darling malo sun
Darling sun momi o
I go die for you
I go ride for you
Darling malo sun
Darling sun momi o
I go die for you
I go ride for you
We go make am wella wella
We go change am wella
Make we make an wella wella
Make we change am well well
We go make am wella wella
We go change am wella
Make we make an wella wella
Make we change am well well
Love story, everyday love story
Tell me make a story, ohh make a story
Love story, everyday love story
Tell me make a story, ohh make a story
Love story ooo
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Afrosoul (Album)
Copyright : © 2020 WeAreGvds/Immensum Music
Added By : Afrika Lyrics
SEE ALSO
AUTHOR
WURLD
Nigeria
Sadiq Onifade, known as WurlD, is an American singer and songwriter of Nigerian origin. Born in Lago ...
YOU MAY ALSO LIKE