On God Lyrics
Elelele le e
Umu obiligbo a bia go nu
Aiiii
Ewuuu
As I they work I they pray to Jevovah
As I they sing I they pray to Jevovah
I go pray against poverty Ewooo
Because I no like poverty
Them go da kwanana
Ngbe fa fu na ifeoma na me
Enemies go dey ju kwa ajuju
Maka fa ma na nfefe me fe
Them go da kwanana
Ngbe fa fu ni ifeoma ne me
Enemies go they ju kwa ajuju
Maka fa na njiji ne ji
Shout hallelujah aiii ee
Ewooo hallelujah
Aiii hallelujah
Awwwu Hallelujah
Olololo
Aiiii olololo
Olololo
Plenty talk no dey full basket
Mad man no dey introduce himself
And as I dey here I dey do my best
I dey pray to God make he dey do the rest elele le le le
It’s Victor AD na na na
I know e no easy
So my guy I dey pray make God cover me
I fit drink anything as long as say no be poverty
Olorun ma je o
Olorun ma je
I dey pray against poverty Cos I hate poverty
Owu a din na ma ncha eyiii
Brother reject poverty, reject poverty
Sister reject poverty, reject poverty
As your papa get 190
You go drive 450
Oye o ya ka nna ya
Ewoooo
Them go da kwanana
Ngbe fa fu na ifeoma na me
Enemies go dey ju kwa ajuju
Ngbe fa fu na njiji ne ji
Them go da kwanana
Ngbe fa fu ni ifeoma ne me
Ndi abodo a ju wa ajuju
Maka fa na njiji ne ji
Hallelujah ahh
Hallelujah ahh
Hallelujah ahh
Hallelujah ahh
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : On God (Single)
Added By : Regee
SEE ALSO
AUTHOR
UMU OBILIGBO
Nigeria
UMU OBILIGBO is a music duo made up of IFEANYI OKPUOZOR OBILIGBO and CHUKWUEBUKA AKUNWAFOR OBILIGBO ...
YOU MAY ALSO LIKE