Home Search Countries Albums

Hookup (Onome)

UGOCCIE

Hookup (Onome) Lyrics


Onome Dey do hookup
She come tell me say omo na because of condition
Without hookup some girls go suffer
Whether Na for road or for Lekki garden
She must hammer
Onome Dey do hookup
She come tell me say omo na because of condition
Without hookup some girls go manya
Whether Na for road or for Lekki garden
She must hammer

Why you Living a lie?
Call and you no reply
10k for a night
She do it to survive
No hating
I been Dey reason your safety
Obodowelu kodizi
Inu na ana egbuzikwa isi
Her mama no know
Cos she dey do am low low
Tell am say na grace o
Wey she take buy moto
Her brother no know
Say she Dey do rukwu rukwu
Tell am say na grace
Onome jizi goooo motor

Onome Dey do hookup
She come tell me say omo na because of condition
Without hookup some girls go suffer
Whether Na for road or for Lekki garden
She must hammer
Onome Dey do hookup
She come tell me say omo na because of condition
Without hookup some girls go manya
Whether Na for road or for Lekki garden
She must hammer

Everybody want to be on top
Fast fast money all of una wan Dey touch
Nobody con get time to be patience
Patience Na emezi hookup Na ibiza town

Government no work
Graduate no job
We no Dey see chop
She don Dey do runs
Government no work
Graduate no job
We no Dey see chop
She don Dey do runs
If I lie, make you tell me
If I lie, make you tell

Onome Dey do hookup
She come tell me say omo na because of condition
Without hookup some girls go suffer
Whether Na for road or for Lekki garden
She must hammer
Onome Dey do hookup
She come tell me say omo na because of condition
Without hookup some girls go manya
Whether Na for road or for Lekki garden
She must hammer

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Hookup (Onome) (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

UGOCCIE

Nigeria

Ugoccie is a Nigeria musician ...

YOU MAY ALSO LIKE