Home Search Countries Albums

Ghetto Vigilante

UCHE B Feat. KWESI ARTHUR

Ghetto Vigilante Lyrics


Bam Bam
(Arhn, Deedadeey)
Ghetto vigilante, free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture

We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Everyday I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture

I pray the gees all prosper
If ebi cedi then I'm on that
Tell me wetin wey I no fi do
Catapult for the vultures
We be on a mission everyday
Nah cry small time e go change like this oh yh

Running through the city like Usain
If you no grind for your last name dem go piss on am
A better life a dey search for
So many people try me no respond
My hands tied sef I press on
Tell every young killy you for get yours

Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Everyday I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture

Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Everyday I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture

Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Everyday I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Ghetto Vigilante (Single)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

UCHE B

Ghana

Uche B is an artist from Ghana. ...

YOU MAY ALSO LIKE