Home Search Countries Albums

Egungun

TJAY Feat. DOTMAN

Egungun Lyrics


What you gonna do tonight shorty
What you gonna do tonight shorty
Baba don bless me I pop this champagne
Oluwa don bless me I go pop the rozay

Am living the life ?
Wetin I see for this life I cannot tell
Baba God don bless me my brother
And I must flex on you right
Ye and I must flex on you right

Mo ti gba owo to po gidi gan
Ten million dollar gan gan gan
Baby ma lo ?
Ma gbe sumo mi ka ma lo
Fine fine girls omo dem dey shaye
Pull up in the club party after party
Oba oluwa ni shola
Ko de si eyan to mola
Oya e ba mi komo wa
Ke de ko ? wa
Ye o na express you dey go
Na express
Egungun

Am living the life ?
Wetin I see for this life I cannot tell
Baba God don bless me my brother
And I must flex on you right
Ye and I must flex on you right

Follow me go make I go change your life
If I show you the dough you can change your mind
For the back of motor we dey work all night
She no wan go she dey shak all night
Con gimme

What you gonna do tonight shorty
What you gonna do tonight shorty
Baba God don bless us me I pop champagne
Oluwa don bless me I go pop the rozay

Am living the life ?
Wetin I see for this life I cannot tell
Baba God don bless me my brother
And I must flex on you right
Ye and I must flex on you right
Am living the life ?
Wetin I see for this life I cannot tell
Baba God don bless me my brother
And I must flex on you right
Ye and I must flex on you right

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Egungun


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

TJAY

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE