Home Search Countries Albums

Jungle

TEGA STARR

Jungle Lyrics


[INTRO]
Uhh we no dey find
Find we no dey
Say na money we dey find we no dey find trouble oh
Oga no dey hold my mouth jor
Wetin happen sef
Leave me leave me make I talk jor

[VERSE 1]
See Dem no teach us how to make money from school
So we gat to learn am from tha hood
Blood in the eyes
Of a ghetto youth
No be who no book na by who know you
It's All about the money, This is true
Na the only way to make my dreams come true
Was born in the hood with no Damn Spoon
Or little food

[HOOK]
See our government bad oh
Them no want give a ghetto Man job oh
So we dey find a way  To survive oh
And now SARS don dey threaten our lives oh
See our government bad oh
Them no want give a ghetto Man job oh
So we dey find a way  To survive oh
And now SARS don dey threaten our lives oh

[CHORUS]
It's a Jungle, Brother don't be too humble
Say it's a Jungle, You Better think Fast or you die fast na na
It's a Jungle, Men na Royal the rumble
Say it's a Jungle, You Better think Fast or you die fast na na
It's a Jungle and we get plenty King Kong for Jungle
And we get plenty Lions for Jungle
And we get plenty  OGA for Jungle
It's a Jungle yeh ehhh

Leave us alone
Say make we hustle oh
Say make we dey our own y.e.a.h Moni say
Leave us alone
Say make we husle oh
Say make we dey our own

[VERSE 2]
OH yeah
You know say me no support bad thing
If anybody go fuck up (yehhh )
Innocent people your eyes dey see
You no see the one wet fuck up (Yehhhh )
Nobody wanna give everybody wanna take
Papa dey cry and mama dey cry
Na poor man pikin wey dey suffer pass I no go lie

[HOOK]
See our government bad oh
Them no want give a ghetto Man job oh
So we dey find our way to survive oh
And now SARS don dey make Mama cry
See our government bad oh
Dem no want give a ghetto Man job oh
So we dey find a way to survive oh
And now SARS don dey threaten our lives

[CHORUS]
It's a Jungle, Brother don't be too humble
Say it's a Jungle, You Better think Fast or you die fast na na
It's a Jungle, Men na Royal the rumble
Say it's a Jungle, You Better think Fast or you die fast na na
It's a Jungle and we get plenty King Kong for Jungle
And we get plenty Lions for Jungle
And we get plenty OGA for Jungle
It's a Jungle yeh ehhh

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Jungle (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

TEGA STARR

Nigeria

Tega is a Nigerian multi-talented reggae, dance hall, afro-pop and RnB singer, prolific song writer ...

YOU MAY ALSO LIKE