Home Search Countries Albums

Must Have Been

TAR1Q

Read en Translation

Must Have Been Lyrics


It must have been love, but it's over now

We be strangers now

Now you've gone so far

It should have been us

Now it's cold shoulders

We be strangers now

So tell me why you go say oh

Try other things, but don't lie, say I no try hard

Sweep me off my feet, con paralyze till I cut my scandals

You do me one kind, oh wey oh wey

Like say I won high, ewelewo

You do me some kind, oh wey oh wey

Agidi no conceal am, ewo

Tell am say

Water run away, my eye oh

Kilo, kilo oh, kilo kilo

Kilo, kilo oh, kilo kilo kilo oh

Water run away my eye ohh

But you fit no know, fi know, fi know

But you fit no know, fi know, fi know, fi know oh

'Cause I dey fight am 1

Hide am 2 'cause injury no be tattoo

I no dey go psychia, Hosanna

Solve wetin dey my mendu

No think I no faithful

'Cause on that faithful day

Fire for fire na your desire

You no require make I deny am

Fighting, fighting

I've been trying not to confide in

But this dragon I've been hiding inside me only breathes fire for you

Try other things, but don't lie, say I no try hard

Sweep me off my feet, con paralyze till I cut my scandals

You do me one kind, oh wey oh wey

Like say I won high, ewelewo

You do me some kind, oh wey oh wey

Agidi no conceal am, ewo

Tell am say

Water run away, my eye ohh

Kilo, kilo oh, kilo kilo

Kilo, kilo oh, kilo kilo kilo oh

Water run away, my eye ohh

But you fit no know, fi know, fi know

But you fit no know, fi know, fi know, fi know oh

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

TAR1Q

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE