Bentley Benz Gucci Lyrics

[Intro]
Heba, dagogo records baby ah eh ah he
Soft bang bang bang ooh
Father please don’t let me lose (don’t make me lose)
If you give me one chance
Omo na success i go choose
Help me secure my daily bread (my daily bread)
My money on my mind all day
Banging in my head
Tori kpe from the sunset to sunrise
The street is so crazy
I just dey pray to god
To give me the grace oh
Make i create history
Lord i need a surprise
Because truly e no easy ooh
Man alone no fit do am ooh
Man alone no fit do am ooh
The truth be say
If i my pikin ask me why i broke?
Na wetin i go talk?
Who i go put the blame on top
The truth be say ùif you make am
Na you know this one no say them say
Make up that your mind today
I want a like of bentley
Benz and gucci (fajagba)
Money money money uh yeah
I want a like of bentley
Benz and gucci (fajagba)
Money money money uh yeah
More alert must to tear
Jaiye si ban ko li
2 seconds them must to hear
Bolo something ooh
Eledami sey’mgbo mi ooh
Make my tori unfold ooh
I want plenty money
I want plenty owo
Tori kpe from the sunset to sunrise
The street is so crazy
I juste dey pray to god
To give me the grace oh
Make i vcreate history
Lord i need a surprise
Because truly e no easy ooh
Man alone no fit do am ooh
Man alone no fit do am ooh
The truth be say
If i my pikin ask me why i broke?
Na wetin i go talk?
Who i go put the blame on top
The truth be say ùif you make am
Na you know this one no say them say
Make up that your mind today
I want a like of bentley
Benz and gucci (fajagba)
Money money money uh yeah
I want a like of bentley
Benz and Gucci (fajagba)
Money money money uh yeah
It’s blaise on the beat baby
Heba!
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Bentley Benz Gucci (Single)
Added By : Olivier charly
SEE ALSO
AUTHOR
SOFT
Nigeria
Soft aka Soft Bang Bang real name Collins Uche Faith(Born October 5th 1999), is an artist from Niger ...
YOU MAY ALSO LIKE