No Fit Resist (Your Body) Lyrics
I no fit resist your body
Oh you killing me
Oh you killing me
Oh no
Ginger mi
Anytime i see you
Anytime i see you
You dey ginger me
Ginger mi
Ice
Girl you be full package
You gimme full signal
All of the guys dem dey wey chook you now
Run
And Ama turn criminal for your love
And the truth of the matter be say i no send nobody
I want gum your body
Baby show me mercy
She say i no go leave tonight
Baby make i understand
Set me free am love struck
We can do it non stop
She say i no go leave tonight
Baby make i understand
Baby i want know
Wetin dey run for your mind
I no fit resist your body
Oh you killing me
Oh you killing me
Oh no
I no fit resist your body
Oh you killing me
Oh you killing me
Oh no
Somebody pour me holy water
See her hips on fire
She make me gaga
She no dey taya ah
With her biggie biggie something
Omalicha ma pa mi
If i no dey with you na die i dey
And we go dey for holiday
Me i wan kolobi you
Ah she dey dance kerewa
She say i no go leave tonight
Baby make i understand
Set me free am love struck
We can do thing non stop
She say i no go leave tonight
Baby make i understand
Baby i wan know
Wetin dey run for your mind
I no fit resist your body
Oh you killing me
Oh you killing me
Oh no
I no fit resist your body
Oh you killing me
Oh you killing me
Oh no
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : No Fit Resist (Your Body) (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE