Home Search Countries Albums

Rosa

SKALES Feat. ROTIMI

Rosa Lyrics


(Real fire, ace bring the beat back)
Baby baby eh
Mr Skales on a mission dem dey

Rosa, Rosanna why you do me so
Shey you want to koba, koba me
Why you do me so oya baby
Rosa, Rosanna why you do me so
Shey you want to koba, koba me
Why you do me so oya baby
Deh deh, deh deh
Which one you dey dey me I want to know wetin dey dey
Which one you dey, Oya baby deh deh, deh deh
Which one you dey dey me I want to know wetin dey dey
Which one you dey, huh

Why you do me bad, why you do me bad
You make my heart dey skip when you turn Jimmy Jatt
Girl you know you bad, girl you know you bad
You got the kind of thing wey fit make a nigga mad
Oh baby I'm helpless you're driving me crazy you're reckless yeah
I got to fasting my seat belt
You are driving me crazy you are reckless yeah

Rosa, Rosanna why you do me so
Shey you want to coba, coba me
Why you do me so
Oya baby deh deh, deh deh
Which one you dey dey me I want to know wetin dey dey
Which one you dey, Oya baby deh deh, deh deh
Which one you dey dey me I want to know wetin dey dey
Which one you dey, huh

Girl Of dreams some nights
Wish you could turn to a nightmare
Hate that you don't think twice
And when you mad you no fight fair
You're heartless when you want to
You ain't the girl that I once knew
I know it's fire that I'm playing with
You're too hot but I'm loving it
Oh baby I'm helpless (eh)
You're driving me crazy you're reckless eh
I got to fasting my seat belt (hey)
You're driving me crazy you're reckless eh

Rosa, Rosanna why you do me so
Shey you want to coba, coba me
Why you do me so oya baby
Deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey
Which one you dey, Oya baby deh deh, deh deh
Which one you dey dey me I want to know wetin dey dey
Which one you dey, huh
Oo oh... Hee eh... Ooo Oh aah... Hee eh

Milla Mix
Real fire, Ace bring the beat back

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Sweet Distractions (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

SKALES

Nigeria

Raoul John Njeng-Njeng (born 1 April 1991), Better known as Skales, is a Nigerian rapper, singer, an ...

YOU MAY ALSO LIKE