Superstar (Remix) Lyrics

Let me be your watermelon
(Melon melon melon melon
Melon melon)
Yusuf babyyyyyy
O lata, o lepo
My brother (you know)
Watermelon, i took a break i had to look inwards
But i’m back activ with the noizi neiborz
Yeah we go too disturb
Them never acknowledge it
Them never acknowledge say i be baba siwon
For they don’t know that thou art giran
They find out, they foh oh
If you look in ykb eyes, wa ri superstar lomo
I no get style, nevertheless, i dey look fly
I no dey do competition, na me organize omo
I no get style, if i wan get, na freestyle
Bo she n gbe wa, lo she ma tu gbelo
You know me no get ear for story
This is ykb wey dey for Lagos
All i wanna do is party like it’s ninety-ninety-nine-nine
Anything wey i drop, e no be one kind
Ah you like it like that
Them go play am all around like falcao
You knowwww
Out of naija
Straight from naija i’m a superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar
Out of naija o o
Straight from naija i’m a superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar
You know ooh ye
Check me out i’m a superstar
You know ooh ye
Ori owo ori dollar
You know it ye
Check me out i'm a superstar
Dem no reach ye
Won kere si number rolling dollar
At first i dey do alté o
Coz i mix am with yoruba won tu shote mio
Now i no get style man i sing as i like
I fit do and undo yusufkanbai mio
Coz i wanna fly up in the sky
Koni superstar lomo
Me i no get sta e ai
My music flexible e no get spa e ain
Boshen gbewa loshey matun gbelo
Coz me order for no trouble
This is melon and the noizi neiborz
And we just wanna party
Like it’s ninety-ninety-nine-nine
Anything wey i drop e no be moi moi
E must to high you like kai kai
Dem go play am all around like kaka
You knowwwww
Out of naija
Straight from naija i’m a superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar
Out of naija o o
Straight from naija i’m a superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar
You know ooh ye
Check me out i’m a superstar
You know ooh ye
Ori owo ori dollar
You know it ye
Check me out i'm a superstar
Dem no reach ye
Won kere si number rolling dollar
Superstar lomo o (ha ha)
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Superstar (Remix) (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE