Dem Turn To Beans Lyrics

We all dey do karaoke
We dey do the job yeah
See all this people wey dey fight me for this industry
Them turn to beans
Some of them, them desk see no speed ride for them oh
Them turn to beans
Me I tell them say me na Jah guy na them can’t fight
Them turn to beans
Today, today them still dey talk say me I go fall oh
Them turn to beans
Saa yɛ oh, abgea moko be amenkɛ onaa me ah
Saa yɛ oh, mon ani awu abgɛnɛ ofuo
Saa yɛ oh, eh dindon knock out
Saa yɛ oh, saa yɛ ooh
So many times them show me stubborn
If amen yɔ (them turn to beans)
See them dey call bar cop
But shatta no dey fear handcuff
Them turn to beans
I say eno be 1,2,3,4,5,6,7 I dey fight oh
Them turn to beans
Now I say where them dey
Chale I say where them dey
Them turn to beans
Me styleɛ God give me them say they go stop am oh
Them turn to beans
I wonder why they no stop it see now I they reign
Them turn to beans
All the too known, bragging me I be this I be that
Them turn to beans
From the ragga artists to the rappers where them dey

WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2019
Album : Dem Turn To Beans (Single)
Copyright : (c) 2019 Shatta Movement Empire.
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
SHATTA WALE
Ghana
Shatta Wale (formerly Bandana), whose real name is Charles Nii Armah Mensah Jr., (born October 17, 1 ...
YOU MAY ALSO LIKE