Today Lyrics
Hmmm saga
Apae haha
Forqzy on the beat
Gboyaka
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Keche
Make we party
Make we do for the ladies
Some Baileys
Kill the beat pass Yankee
We dey party
We dey do for the ladies
Some Baileys
Hear the beat pass Yankee
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
When you confirm
Pop Champagne on them
When you makam, everybody go show you concern
When you confirm
Pop Champagne on them
When you makam, everybody go show you concern
Why you are making money
I dey chop money, you dey do jealousy?
Ah get my baby, adey chop 'em love ooo
You dey do jealousy
Fire burn all skin pain
I'm going higher, in case
(You don' know)
Don't do mistake
Mɛ n'crossi me lane
(You go go insane oo)
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
You ride my temperature
You ride my heart like islander
Girl I like your main posture
Spend my money with no pressure
Halle-halle eeh
Halle eeh
Somebody girl wey I chop eh (eh na ah)
Eh girl wei, wo to no no? oh
Eyi deɛ ɛhyɛ wo no no, oh
Sɛ nea wo sa shaku no no, oh
You dey catch attention, wo no no (eh)
Hwɛ ɔboy Yankee
Ɔde Dollars chase ta nti
Nso me nma no gaba
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Today be your day
Baby where we go dey?
Today be Friday
Boise anaa sɛ Maui?
Make we party
Make we do for the ladies
Some Baileys
Kill the beat pass Yankee
We dey party
We dey do for the ladies
Some Baileys
Hear the beat pass Yankee
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2019
Album : Today (Single)
Copyright : (C) 2019. GEM Media
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
KECHE
Ghana
Keche is a name of a duo formed by Joshua who is a rapper with the power of word play and Andrew who ...
YOU MAY ALSO LIKE