Home Search Countries Albums
Read en Translation

Order Lyrics


Order, order, order

Order, put them in order

Order, order, order, order, put them in order

Order, order, order, order, put them in order

Order, order, order, order, put them in order

Bring that ass make I rock am (Rock am)

Say, baby, all is in order

Car too fast, I want break my bumper (Bumper)

Two, three cars, no important

I no dey bother, I go get another

Too mysterious, you no fit to discover

Too toxic, they call me motherfucker

Hashtag, baby, I come from the gutter (Wahala)

Na every country I dey

Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Yeah, when I go in, I go hard

I go crazy, I go mad

I conveniently, I confirm

From Shalli-the-Pop', I co-sign

I pray make I no fall or lose am

I go Genesis, I go Psalm

Some nigga wanna see when I go down

Like trailer wey no get break, I go jam

Gbedu go drop, them go dance

Them go do like say them go trance

Come suffocate me with your nyash

Soft like potato wey dey mash

She sabi play ball, who coach am

She dey dribble me, Okocha

She say make I come and munch am

I go crazy for chocha, chocha

Wai', Hennessey, order, oh (Order oh, order, order, oh)

Azul, order, oh (Order oh, order, order, oh)

Hennessey, order, oh (Nor go dey, order oh, order, order oh, confirm)

Belaire, order, oh, order, order, order, order, order

Order, order, order

Order, put them in order

Order, order, order, order, put them in order

Order, order, order, order, put them in order

Order, order, order, order, put them in order

Bring that ass make I rock am (Rock am)

Say, baby, all is in order

Car too fast, I want break my bumper (Bumper)

Two, three cars, no important

I no dey bother, I go get another

Too mysterious, you no fit to discover

Too toxic, they call me motherfucker

Hashtag, baby, I come from the gutter

Na every country I dey

Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Hennessey, order, oh (Order oh, order, order, oh)

Belaire, order, oh, order, order, order, order, order

Nọgbaisi mwen n'ogie mwen o, Nọgbaisi (Confirm, eh)

Ogiemwen n’ekan ogiemwen ni ivie, Nọgba

Azul, order, oh (Order oh, order)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Copyright : © 2024 Plutomania Records / Dapper Music & Entertainment, Under Exclusive license to Dvpper Digital Ltd.


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

Shallipopi

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE