Home Search Countries Albums

Pempe Lyrics


Pempe, Pempe
(Seyi Shay) 

You yarn me say you want a serious something, pempe
We just start to yarn you say you want my cookie, pempe
I’ve drawn the line if you get mind, make you cross, pempe 
And The Alarm must sound if you touch my private property, pempe 

Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe oo
Ogbeni no go dere 
Pempe o o, pempe 
Pempe oooo, pempe oo 
Ogbeni no go dere 

I hear the shit dem be talking about me 
Trolling me, han han very clouty,
Follow you talk, tell dem say you done knack me o oooh no 
You call I pick, won so pe mi cheap
O dia easy, to be a celebrity 
Seyi baby too much feferiti 
Eh eh eh eh eh 

Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe oo
Ogbeni no go dere 
Pempe o o, pempe 
Pempe oooo, pempe oo 
Ogbeni no go dere 

No go there 
Im saying ma lo be 
Sister no go there 
Not playing ma lo gbe
Season after season 
trending for no reason 
Just they chop my chicken 
I no get time for beefing
Na na na 
Nothing but my matter wey him 
Carry for him head 
Like say na him dey help me sell am 
Account balance nothing 
Is a big boy nothing
Don’t touch me Ogbeni 
Don’t try it
I be pempe o o o 
 
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe oo
Ogbeni no go dere 
Pempe o o, pempe 
Pempe oooo, pempe oo 
Ogbeni no go dere 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Pempe (Single)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

SEYI SHAY

Nigeria

Seyi Shay, whose real name is Deborah Oluwaseyi Joshua (born Oluwaseyi Odedere on December 21, 1985) ...

YOU MAY ALSO LIKE