Home Search Countries Albums

Final Say

BANKY W

Final Say Lyrics


What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see I don saw seeds wey just dey germinate
So be hopeful
Cos wetin I know be say
The baba wey we dey serve e no dey use us play

E go enter
That thing wey you dey find
E go enter
It might take a little time but
E go enter ah
When the stars align o
E go enter
Everything will be just fine

Cos when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah , yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba I hail oh o
Cos when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah , yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba I hail oo

Cos you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
Cos baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a little faith and see that

E go enter
That thing wey you dey find
E go enter
It might take a little time
E go enter ah
When the stars align o
E go enter
Everything will be just fine

Cos when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah , yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba I hail oo oh o
Cos when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah , yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba I hail oo

Cos you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh no matter what them say, no matter what them say

Cos you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Final Say (Single)


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

BANKY W

Nigeria

Olubankole Wellington born 27 March 1981, popularly known by his stage name Banky W and credited in ...

YOU MAY ALSO LIKE