Home Search Countries Albums

Tapsi

RINYU

Tapsi Lyrics


Tapsi you be alright
(Akumba music)
Tapsi you be alright 

When my life getting so hard
Pull me up I just put my head down 
Even when money no dey for my quart still dey bolo bolo oh
God you know how I got here
Because everything i dey a symphony eeeh
This life wey we de livam so, we go dey alright oh oh oh
A say this life wey we de livam so, we go dey alright oh oh ohh

Tapsi you be alright
Pourquoi tu te dérange trop alors  que sa ira
Tapsi you be alright
Pourquoi tu te dérange trop alors  que sa ira aaaahh 
This life wey we de livam so we go dey alright

Even when things dey hard no just dey cry any how
See cow no get na God (…)
Do noy worry ehhhh
I just dey ma ohhhh
I just dey dey do ma own things ohh
(…)
This life wey we de livam so, we go dey alright
A say this life wey we de livam so, we go dey alright

Tapsi you be alright
Pourquoi tu te dérange trop alors  que sa ira 
Tapsi you be alright
Pourquoi tu te dérange trop alors  que sa ira (cava aller, molo molo)
This life wey we de livam so, we go dey alright (we go dey eh eh)
Tapsi you be alright
Pourquoi tu te dérange trop alors  que sa ira
Tapsi you be alright
Pourquoi tu te dérange trop alors  que sa ira 
This life wey we de livam so, we go dey alright (ça ira, ça ira)
Dieu est là, alala ça ira ahhh
We go dey alright

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Black Girl Magic (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

RINYU

Cameroon

Rinyu is an Afro Pop, Afro Jazz and World Music Artist from Bamenda Cameroon, Signed to Akumba Music ...

YOU MAY ALSO LIKE